Saturday, January 31, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Erigga ft. Victor AD – Area To The World

by Naira
October 8, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Erigga ft Victor AD Area To The World Lyrics

E pain me say na wen I go na hin everywhere burst
People wan know if na true dey check insta blog
Prapas dey throw backie happy wan kill dem die
I say make bar no dey again people go feed dem die
Even rappers wey no dey post my song before
Fake love don put me for their profile pic
They screenshot their dm wen I dey write dem
Say make we make feature see me see problem
Followers don increase go 1.5 m
OAP since morning dey drive me for Fm
My videos wey soundcity no gree accept
Dey on every rotation even my concert
I pray for ? but oluwa forbid
My song go speak for me anyhow e be
Who go better go better na time e go take
Day break everywhere burst for goodness sake

I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh
No matter how you watch film d story inside no fit change o
I be dey give dem the full load down but but dem no believe o eh
Who God don bless world people no fit change o

Area o, area o, area o ehh ( Warri to d world)
To the world o , to the world o , to the world o eh
Area o area o area oo eeeh
To the world o to d world to d world o eeh
I remember wen I no get bar
That year na wen I dey je eba
Madam know me just put soup with 5 eba
No be enjoyment I come na for survival
No where to go wetin man go do
Na around 2 we dey thief fuel from people motor
Dey sell give who get I pass my neighbor
Rechargeable lamp dey listen to to my all man Deebo
As e dey give us gist abt all celebrities
No internet Na him be out everything
I remember when I track am for DBS
Give am my jam e no play am e pain my chest
Because I know d stress wen I don go through
No sponsors sef na money why u save for school
Na hin I take record am wetin man go do
Give up no join am na ballings

I say tell dem the full story but dem no go believe o
No matter how u watch film d story inside no go fit change o
I be dey tell dem the full load down but dem no believe o
Who God don bless world people no fit change o

Area o, area o, area o ehh
To the world o, to the world ehh, to the world
Area o area o area o ehn
To the world o to the world oo to d world

Omo see the character
Na only time e go take stammerer go call him papa name

Motivate your mother*cking self man

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Area To The WorldEriggaVictor AD
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Bracket – Ebenebe

Next Post

DOWNLOAD: M.anifest ft. Simi – Big Mad (mp3)

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Lady Gaga – Free Woman

LYRICS: Lady Gaga – Free Woman

LYRICS: Phyno – Agu

LYRICS: Phyno – Agu

LYRICS: Ycee – Balance

LYRICS: Ycee – Balance

LYRICS | Reekado Banks – Blessings On Me

LYRICS | Reekado Banks – Blessings On Me

LYRICS: Harrysong ft. Zlatan Ibile – Chacha (Remix)

LYRICS: Harrysong ft. Zlatan Ibile – Chacha (Remix)

LYRICS: Burna Boy – Spiritual

LYRICS: Burna Boy – Spiritual

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

DOWNLOAD Kabex – Thank You Lord ft. Hotkeed mp3

DOWNLOAD Kabex – Thank You Lord ft. Hotkeed mp3

DOWNLOAD Berri-Tiga – Dis Year mp3

DOWNLOAD Berri-Tiga – Dis Year mp3

DOWNLOAD oSHAMO – Shina Rampe mp3

DOWNLOAD oSHAMO – Shina Rampe mp3

DOWNLOAD Kemuel – Ovah mp3

DOWNLOAD Kemuel – Ovah mp3

DOWNLOAD Nuno Zigi – Total Dominance Album mp3

DOWNLOAD Nuno Zigi – Total Dominance Album mp3

Trending Posts

Farm Workers Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now
Jobs

Farm Workers Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now

If you really want to get free Visa Sponsorship and work in Canada right away, here is an opportunity you...

Read moreDetails
National Population Commission (NPC) Recruitment 2023 [Apply Now]
Jobs

National Population Commission (NPC) Recruitment 2023 [Apply Now]

National Population Commission (NPC) Recruitment 2023 Update: Be Wary of Fake Census Ad-hoc Recruitment Links: The Commission has issued an...

Read moreDetails
Jobs

NPF Recruitment Portal 2023 Is Open (Apply Here)

NPF Recruitment Portal 2023 Is Open: www.recruitment.psc.gov.ng application form and registration portal NPF Recruitment Portal 2023 Is Open: www.recruitment.psc.gov.ng application...

Read moreDetails
NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)
Jobs

NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)

NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now) NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)...

Read moreDetails
Check out the latest Canada benefit update for immigrant in 2024
Jobs

Check out the latest Canada benefit update for immigrant in 2024

Check out the latest Canada benefit update for immigrant in 2023 There are many reasons why people immigrate to Canada....

Read moreDetails
2023/2024 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada
Scholarship

2023/2024 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada

2022/2023 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada Hurray! Applications are now open for the 2023 International MBA...

Read moreDetails
Jobs

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada Sure, moving to a significant...

Read moreDetails
Canada Scholarship : Ivey Global Leader Scholarship Award in Canada [Fully Funded at $50,000]
Scholarship

Canada Scholarship : Ivey Global Leader Scholarship Award in Canada [Fully Funded at $50,000]

Canada Scholarship : Ivey Global Leader Scholarship Award in Canada Ivey University is delighted to award the Ivey Global Leader...

Read moreDetails
Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada
Jobs

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada Canada is famous for its unparalleled beauty, the superior...

Read moreDetails
Canada Immigration : How To Get Into Canada Express Entry
Jobs

Canada Immigration : How To Get Into Canada Express Entry

Canada Immigration : How To Get Into Canada Express Entry Canada uses the Express Entry immigration pool draws system to...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija